JOHESU SALARY PALAVA: NLC WARN GOVT SAY ANOTHER HEALTH WORKERS’ STRIKE FIT START The Nigeria Labour Congress (NLC) don beg Federal Government make dem quickly settle the salary matter wey dey between government
2027 ELECTION: INEC NO GET CANDIDATE,E NO DEY SUPPORT ANY PARTY – AMUPITAN INEC Chairman, Professor Josiah Amupitan, don assure political parties and Nigerians say the electoral commission go remain neutral and impartial
2027 ELECTION: FAYOSE SAY ATIKU, OBI NO GO GO FAR UNLESS MIRACLE HAPPEN Former Ekiti State Governor Ayo Fayose don predict say Atiku Abubakar and Peter Obi no go make serious impact for
BAUCHI LG POLLS: APM SWEEP ALL 20 CHAIRMAN SEATS, WIN 319 COUNCILLOR POSITIONS The Allied Peoples Movement (APM) don carry major victory for Bauchi State local government election, as the party win all
AMLSN DON BEG FG SAY MAKE NIGERIA STOP DEPEND ON FOREIGN MEDICAL TEST KITS The Association of Medical Laboratory Scientists of Nigeria, AMLSN, Lagos State Chapter, don call on Federal Government to urgently reform
OSUN ELECTION: APC SPEND ₦60BN FOR VOTE-BUYING — DAVIDO PAPA CLAIMS, SAYS PRAYER HELPED ADELEKE Businessman Deji Adeleke, papa of Afrobeats star Davido, don claim say APC spend about ₦60 billion on vote-buying during the
ADC NO STRONG FOR OSUN: JIGAWA GOV AIDE SAYS PARTY DEY ONLY FEW NORTHERN LGAs Jigawa State Governor’s aide on New Media, Muhammad Garba, don criticise the African Democratic Congress (ADC) over the party’s poor
2027 ELECTION NO GO BE LIKE OSUN: RUFAI OSENI WARNS NIGERIANS Arise TV anchor, Rufai Oseni, don warn Nigerians say dem no suppose think say the way Osun 2026 governorship election
TOBORE OBOREWORVORI CARRY FREE MEDICAL CARE ENTER BURUTU RIVERINE COMMUNITIES Wife of Delta State Governor and founder of You Matter Charity Foundation, Mrs Tobore Oborevwori, don extend the Foundation free
NBA & UNICEF JOIN FORCE: LAWYERS GO GIVE VULNERABLE CHILDREN FREE LEGAL HELP The Nigerian Bar Association (NBA) and UNICEF don join hand to make sure say vulnerable children across Nigeria fit get