PETER OBI: I NO GET ANYTHING TO HIDE, MAKE DEM RELEASE ALL MY RECORDS NDC presidential candidate, Peter Obi, don challenge anybody wey get doubt about im background make dem bring out all the
DATTI BABA-AHMED: I LEAVE PETER OBI BECAUSE E NO GET PLAN FOR NAIJA Former Labour Party presidential running mate, Datti Baba-Ahmed, don explain why e decide to part ways with Peter Obi, saying
OGUN 2027: HUNYE QUESTION APC SUSPENSION AFTER N50M FORM APC governorship aspirant for Ogun State, Abayomi Hunye, don challenge the party over his suspension, asking how APC fit suspend
ATIKU ACCUSE TINUBU SAY GOVERNMENT DEY FAVOUR OIL COMPANIES AS PETROL PRICE STILL HIGH Former Vice-President and ADC presidential candidate, Atiku Abubakar, don accuse President Bola Tinubu government of giving oil companies tax incentives
2027 ELECTION: AISHA YESUFU SAY ELECTION DAY FIT BE NIGERIA REVOLUTION DAY Activist Aisha Yesufu don talk say Nigerians fit use the 2027 general election as opportunity to bring real change through
2027 ELECTION: INEC NO GET CANDIDATE,E NO DEY SUPPORT ANY PARTY – AMUPITAN INEC Chairman, Professor Josiah Amupitan, don assure political parties and Nigerians say the electoral commission go remain neutral and impartial
2027 ELECTION: FAYOSE SAY ATIKU, OBI NO GO GO FAR UNLESS MIRACLE HAPPEN Former Ekiti State Governor Ayo Fayose don predict say Atiku Abubakar and Peter Obi no go make serious impact for
BAUCHI LG POLLS: APM SWEEP ALL 20 CHAIRMAN SEATS, WIN 319 COUNCILLOR POSITIONS The Allied Peoples Movement (APM) don carry major victory for Bauchi State local government election, as the party win all
OSUN ELECTION: APC SPEND ₦60BN FOR VOTE-BUYING — DAVIDO PAPA CLAIMS, SAYS PRAYER HELPED ADELEKE Businessman Deji Adeleke, papa of Afrobeats star Davido, don claim say APC spend about ₦60 billion on vote-buying during the
ADC NO STRONG FOR OSUN: JIGAWA GOV AIDE SAYS PARTY DEY ONLY FEW NORTHERN LGAs Jigawa State Governor’s aide on New Media, Muhammad Garba, don criticise the African Democratic Congress (ADC) over the party’s poor